ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > V.I.P.
V.I.P.

アーティスト:Nneka  アルバム:Soul Is Heavy 

  • お気に入り登録




I see they torture me so I see they break my heart I see they do the thing wey you do me, they do me I see they take rape my pride and dignity away I see they make me dey suffer You never tell me say you no know wetin you dey do me You dey kill, you dey steal, you dey fight, dey betray, you dey lie, you dey kill Dey make my pikin? dey suffer You dey make poor man dey suffer head, suffer head While the rich man dey You never tell me say you no know wetin you dey do me Vagabond in power Yeah, Yeah I see they torture me so I see they break my heart I see they do the thing wey you do me, they do me I see they take rape my pride and dignity away I see they make me dey swet soo I see they make me dey suffer You never tell me say you no


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top