ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Port Harcourt Boy
Port Harcourt Boy

アーティスト:Slim Burna  アルバム:I'm On Fire 

  • お気に入り登録




Omi me mie,omi me mi­e eh (x2) (Chorus) me I be Nigerian I be South South boy eh me I be Nigerian I be Port Harcourt boy eh [Verse 1] Bad boys making moves like a magician always on their hustle like a tactician see the streets, me I say you be average man one blood, one nation, African eh. in every corner, boys deh smoke dope too much fighting, boys deh stab boys dey cut throat watch wetin' you dey talk cause dem fi tie you rope cause this community we dey we no get hope eh cause di streets wey we dey kidnapping and killings dey happen everyday corruption and cheating dey run through their veins the kind gun dem dey carry I say na main eh But these streets wey we dey like every night we dey pop champagne bear, alamo­ and even rose' too much money I say we dey troway ye Owe! Ikwerre meka o!! dierli(x2) (Chorus) [Verse 2] Borokiri to Mile 1 blue and white buses I dey hail, carry on na oil money we dey spend we dey deal with drums bolle and fish now u know we're I from Na D Line boy wey I be I dey hail all d hustlers 4 Garrison Diobu, Waterlines, Rumuola, Artillery G­RA, Elekahia, Rumuokur­ushi, (abobby,wida na?) cause the streets wey we dey kidnapping and killings dey happen everyday corruption and cheating dey run through their veins the kind gun dem dey carry I say na main eh


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top