ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Plenty Money
Plenty Money

アーティスト:Slim Burna  アルバム:I'm On Fire 

  • お気に入り登録




Ask P Jay Money Goodi eh Poverty na disease eh Money Goodi eh Poverty na disease eh [Verse 1] aii, see Plenty money means plenty honey plenty motor dem snap me photo na so dem say money is the root of all evil but nowadays na di fruit of the tree weh deh bless people (Chorus) If you get a show now I be big boy make you know now see I don blow now Omoge make you go down plenty money plenty money go get plenty money plenty money Money Goodi eh Poverty na disease eh Money Goodi eh Poverty na disease eh [Verse 2] You wan hear the truth you wan hear wetin I dey do see steady on the move bwoys eyes red anything dem go do oya oya oya na so my eyes red waka waka waka na so I dey find bread I dey think too fast I busy for head 2shots inna di air all my people lah yea yea yea


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top