ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Kangpe
Kangpe

アーティスト:Nneka  アルバム:No Longer At Ease 

  • お気に入り登録




So na so I be a condition come make you aje like this You say your husband na I leave you, you say I go fit betray So na so you dey weak As I see you before I think say you dey kangpe Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you But you rake before Na you talk say you no go put man before God See yourself as you be Na you talk say you no go put man before God oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, the thing en no fit kill you Na I go make you strong, it go make you strong The thing en no fit kill you na I go make you strong It go make you strong God no go give you anything you no give fit deal with You talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand Fit beat your pickin' beat your wife, you sabi, Bible well, oh Dey go church everyday, oh, notice me or I quench Look at me how I bounce but na you be the crook Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him 419, ole thief, basket mouth,


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top