ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > From Africa 2 U
From Africa 2 U

アーティスト:Nneka  アルバム:No Longer At Ease 

  • お気に入り登録




Plenty wahala, plenty dey gpeme For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele See no be because dem no born you With silver spoon for mouth, say u be ogpe Make I tell my story oh Make I tell you my story oh Africa, Nigeria from Warri to Abuja Lagos States, Niger Delta Africa, you are so beautiful, beautiful Some dey sick, some dey well Some dey tatafo, some dey aproko We dey call oghene, we dey call chineke Wetin go save us from d pain wen we dey go through Africa no one else go save you but you It is time to arise Take away your pride, it is time to arise, yes Africa, Nigeria from Warri to Abuja Lagos States, Niger Delta


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top