ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > 23
23

アーティスト:Burna Boy  アルバム:Twice as Tall  作詞:Damini Ebunoluwa Ogulu/Matthieu Le Carpentier  作曲:Damini Ebunoluwa Ogulu/Matthieu Le Carpentier  発売年:2020 

  • お気に入り登録




The music make me feel I be Jordan Now I understand why them say aiye gbon gan Nkan ti mori Olun mi o so tan (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo loke) Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Then come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am Defend me sef Me no fear no one Because the rhythm e plenty gani Wey give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretendi gan ni Nah take me friends them from me Them ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Them go Gboro si gboro The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki loro) Now I understand why them say aiye gbon gan (o boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Woihh


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:5





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top