ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Wettin Dey Sup
Wettin Dey Sup

アーティスト:Burna Boy  アルバム:Twice as Tall  作詞:Damini Ebunoluwa Ogulu/Alli Odunayo  作曲:Damini Ebunoluwa Ogulu/Alli Odunayo  発売年:2020 

  • お気に入り登録




Fu-fu-fu-fu (Oh) Funkula I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash Check am, na kpakoro pa Me I know say everybody got to die one day Buried six feet under coal tar Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup As I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup As I dey my own Una no know wetin dey come You're waiting in vain I'm overtaking again Start to dey dance Put your cap to the back If you know, say "na kpakoro kpa" 'Cause I came with the gang Dem know say we bad to the max We no come here to come gallivant I dey tell paddy man 'Cause I wise like elderly man If you no think am well, you go hang Dem go wan carry chance Wey you give dem spoil your dance As for me that one no be my plans Wetin dey sup, wetin dey play I no pay attention of course Wetin you hear, wetin dem talk I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter, needing no salt 'Cause e no be rice and beans and kpomo Me and my people don dey consult Make we dey understand wetin dey sup Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:1





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top