ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Ye
Ye

アーティスト:Burna Boy  アルバム:Outside  作曲:Damini Ebunoluwa Ogulu & Olaeya Ayobami Oladapo 

  • お気に入り登録




Yeah My nigga... die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah Die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah My nigga... die for nothing, ah My nigga... Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye This one na gbedu wey dey ja pata Me, I no get time, I dey da pada Dada cover my face, calling me Lagbaja Biggie man, wey no dey wear agbada Ahn ahn (Tell me, tell me) My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing Ahn, ahn, make you know say Anything wey you do, dem must commentate (I can't come and kill myself) So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself) Plenty plenty plenty suffer wey we face Just to make sure money dey But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me


投稿者: TTR
プチリリ再生回数:9





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top