ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Anybody
Anybody

アーティスト:Burna Boy  アルバム:African Giant  作曲:Richard Isong, Damini Ogulu & Malik Venna 

  • お気に入り登録




Eheeenn, Ehennnn Gbese Ehennn, Ehennn I don' charge my energy, I no get time for no enemy Tori pe won le tomi Nothing wey person never see Omo nothing wey person never see Forgeti, I say fashi Money soonest spending Je kawon padi eh jen be I dey kaku dey gbese Jejeli jeje jeje I been dey answer them yes sir Now na me dem dey answer yes sir Respect is reciprocal Even though una know say I special Anybody, wey no want to soji Anybody, wey no dey carry body Nack am something, ah ah Nack am something To ba ta fele, fele Nack am something You won chop kpe you never work Shey Na because me sef I never talk I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon I sha know say the time go come Omo I know say the time go come Wey you no go fit lie no more Omo omo, life na turn by turn Whether you like or not To ba ginger me,


投稿者: TTR
プチリリ再生回数:7





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top