ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Ayo
Ayo

アーティスト:Simi  アルバム:Ayo - Single  作曲:Simisola Bolatito Ogunleye 

  • お気に入り登録




My blessing come down Favour fall down on me Goodness and mercy follow me everyday Everything wey I touch for this Everything wey I want Shey na mansion o, shey na Porsche o Na me get am o, amin If dem dey doubt e, no mind em If bad belle come make you bite them My time don come eoooh Ayo wa na le mi o Ire oooo, ire Ayomide oooo, ayomide Everyday o showers of blessings reign on me Shey na money wey you want o, oya o Abi o fera motor o, oya Time e don come o, oooo Ayo wa ba le mi o Happiness knocking wale wa Prosperity something o kpe wa And blessing calling, oooooo Ayo wa ba le mi o A siriri wa a bo Wherever we go Victory wey no dey finish Ani temi ni o Loke loke we no go run down No more tension, no wahala Tori ola wole, owo tide o Pounds ati dollars, temi ni o Ayo at'allafia ko je temi ni o Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga If you believe o s'amin o Ani ko s'amin o Ire ooo, ire Ayomide o, ayomide Everyday o showers of


投稿者: TTR
プチリリ再生回数:3





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top