ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > JA ARA E
JA ARA E

アーティスト:Burna Boy  アルバム:The Lion King: The Gift  作曲:Beyoncé, Damini Ogulu & Richard Isong 

  • お気に入り登録




(Ehe) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Your body go rest o Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Your tongue go confess o Your head did go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é) You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é) Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é) For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) You go bow for Lagos too (Ja Ara é) If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é) If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é) Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) Your body go rest o (Kuro nbe) Papa tell pikin o (Eh, eh) Your body go rest o (Sukuru ge ge ge) Your body go rest o (Eh) Your tongue go confess o (Sonu) Your head did go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem go tell you Watch out when you go Watch out pon de road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out pon de road Watch out Look around in all the places you go to Stand your ground and stay solid like Ogun Watch your back and just do what you supposed to


投稿者: TTR
プチリリ再生回数:13





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top