ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Collateral Damage
Collateral Damage

アーティスト:Burna Boy  アルバム:African Giant 

  • お気に入り登録




Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop If dem say make we jump we go jump Ambassador go dey chop And President go dey chop And Governor go dey chop Dem dey say make we jump we go jump No be for here wey dem born Jesus ehee My country problem e pass Jesus Because na we be our own problem ehee Na who go come reason well? Oya dey there ooo Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop Dem dey say make we jump we go jump Some people go somersault Dem go dey get headache no go drink panadol Meanwhile president go dey chop And Governor go dey chop Na who, na who dey here? Money dey here The Thiefi thiefi come major Wey make the suffer come dey here? Suffer yapa mukutun, brukutum Wey dey make people sukun Tukutum, won ni inu won o dun Brukutum, suffer yapa mutukum The people do you well well And dem dey laugh you well well And dem dey see as e deh sele Them sef dey flenjor well well


投稿者: Spotify User
プチリリ再生回数:5





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top