ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Asiwaju
Asiwaju

アーティスト:Ruger  アルバム:Asiwaju - Single  作曲:Michael Olayinka Adebayo 

  • お気に入り登録




Cook that thing Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh See, I'm ahead of them, asiwaju I'm a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni'lu mi, you go collect oh See, omo na me dey lead, asiwaju I'm a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni'lu mi, you go collect oh Cheers to my friends and clique When I call, demma all pulling up quick, Strapped up with the guns and the swords and things Bring hеll to anybody wey try test me I'm your daddy, I'm your unclе, I'm your popsy I be old man, no go dey call me "Gen Z" Bredda see Steady giving them gap, mo ti lo far They can never near me As my lover, lover, just go My oyinbo wife, don show Omo, my polo white, my face show Sweet boy for life, they don't know Your serious babe dey worry my phone E don dey sup for back, you don't know Everyday we dey run am on code You suppose to know how the thing go Man getting high till I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oh-oh-oh-oh See, I'm ahead of them, asiwaju


投稿者: dknherve
プチリリ再生回数:1





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top