ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Rush
Rush

アーティスト:Ayra Starr  アルバム:19 & Dangerous (Deluxe) 

  • お気に入り登録




Oh oh oh yeah (Vibez) Pa pa ri Pa pa ri pa Pa pa ri Pa pa ri pa Pa pa ri Pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them they run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch Yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (No dulling with us, oh) Pa pa ri Pa pa ri pa Pa pa ri (Yeah) Pa pa ri pa Pa pa ri (Yeah) Pa pa ri paaa Jofunmi Japata I dey go Ghana (Yeah) You never touch you dey form papas (Yeah)


投稿者: WB
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top