ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Oluwa Burna
Oluwa Burna

アーティスト:Burna Boy  アルバム:On a Spaceship 

  • お気に入り登録




She be yi mon lo be o Emi o lo be o She be yi mon lo be o Emi o lo be o Make i introduce To the people wey wan make i lose Cause oluwa burna too dey talk e truth And e don reach stage wey some people want to prosecute Wan press me make i turn mute Wetin you go do Make i ask you if to say na you If you try to put your leg inside my shoe You go see say e no easy to do wetin i dey do [?] i no dey [?] Won ni oluwa burna titi a corner Ara kuni mi sho gbo mi Oluwa burna no get e comma Ara kuni mi sho gbo Oluwa burna titi a corner Ara kuni mi sho gbo mi He no dey suffer he go discover Mo ni ara kuni mi sho gbo Omo as e don happen If you feeling guilty pray make the song slap you I don dey hear many things wey i no gbadu Make i tell you to echo my love na so Oooooh no be to dey shout Is the living testimony me dey talk about Until you see am with eye you go dey doubt No be everything you go see wey you go yarn


投稿者: kotodamatake
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top