ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > On A Very Good Day
On A Very Good Day

アーティスト:Burna Boy, Wande Coal  アルバム:On A Spaceship 

  • お気に入り登録




On a very good day Me my guys we be chilling this way Doing some business Get some girls some booze And still be making this pay On a very good day I'll be in the Caribbeans Or chilling on a boat cruise Going to south of France and end at Montego Bay Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh See the way me get the money No be packaging packaging packaging See the way the ladies love me No be packaging, packaging, packaging As I dey shine No be packaging packaging packaging Na reality for really No be packaging, packaging, packaging Getting money like Dangote If you getting money make you thank God Oshey Dalo Nagode, Nagode And all my ladies wey dey dance so Kiloshe korin wan joh And all of my people for the sanko This one na live dey lowor wande coal It's a Burna boy and Wande Coal Spaceship black diamond we be bad guys When we come through you should know Sharpest motherfucking bad guys Who are you Who are you talking to E be like say be like you no know me And me I no blame you 'cause You already know on a very good On a very good day You no go fit to talk to me this way But just because you fine I no go let you escape I no go lie I just dey feel your packaging She dey package She dey package I no go lie I just dey feel your package Now you gat me speak another language Toba bamidele wani pe ola kpe Tori won kin gbadun Bi a she gbadun Inu ma bi won Bi mo she gbadun Inu bi won pe kilo happen Bi she ya fun


投稿者: kotodamatake
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top