ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Dangote
Dangote

アーティスト:Burna Boy  アルバム:African Giant  作曲:Damini Ogulu & Kelvin Peters 

  • お気に入り登録




Dangote, Dangote Dangote still dey find money o No level No level It’s Kel P Vibes Dangote, Dangote Dangote still dey find money o I no dey, I no dey I no dey sleep on the money o Who I be? Who I be? Wey make I no go find money o I no dey send anybody o Me I dey hustle gan gan Choko Make you hustle, ma lo go I no be olodo, I no be bolo Wo Omo to ba lo fuck up I go show you my colour Shey wan ro pe mi o l'opolo Emi gan gan mo yan wan lopolo The matter plenty Enu mi ole so tan Oh no no o Make una listen well well When I dey strive and I dey hustle Wetin I dey find? Kaluba I dey find When I dey move from place to place Wetin I dey find? Na the dollar I dey find And I don do yes yes Yes yes And many people don tell me No no No no Moni lati lowo o Odi don don Tori iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love If I get cash I go jaiye lokpopo I go give you cash, I go be your sponsor Mo ni iya mi o bi mo odoyo Is it because I dey do am for love If I get money, you go know o Still I go hustle


投稿者: Seimeiseimei
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top