ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Wetin Man Go Do
Wetin Man Go Do

アーティスト:Burna Boy  アルバム:African Giant  作曲:Damini Ogulu & Kelvin Peters 

  • お気に入り登録




Ah, champion People wey dey Shayo, those people dey here now People wey dey jaiye, oh, those people dey here now, na-na Them no call me tele, oh, but them dey ca-call me now Na empty belle, oh, na im make man dey feel somehow I call my aza, say I be wan cashout Say make I put ten thousand, I put ten thousand Everybody con cashout, thank Jehovah Put am for my aza, begin to find another Waka waka no rest, oh, wetin man go do? Money go dey for madam to cook ogbono, wetin man go do? Your pikin sef e gass go school, oh Wetin man go do? When money come e go hear Wetin man go do? Wetin man go do? Wetin man go do? Wetin man go do? Wetin man go do? Wetin man go do? Wetin man go do? Wetin man go do? God I dey serve e, no go let my blessings to pass me Enemy no go laugh me, make the money chill


投稿者: Seimeiseimei
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top