ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Duro Ni Be (feat. Phyno)
Duro Ni Be (feat. Phyno)

アーティスト:バーナ・ボーイ  アルバム:On a Spaceship 

  • お気に入り登録




Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Wetin dey sup, my nigga, wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Duro be Okay, make I start am from the Genesis Now before they couldn't tell me anythin' Duro be When I used to hustle for my Hennessy Now na Hennessy dey give me Hennessy Duro be Take am easy, make I roll my medicine Me I no dey see my enemies Duro be Ma lo binu binu, why you mad at me When I just dey hustle for my family? Omo everyday, I just dey thank God Say Common Tenant don turn to Landlord I don't know no friend I dey with my squad Check am na my name dey for the sign board All year, Imma be on hustle I no get time to go award show How me go, go sit down, dey start convo With this hatin' industry niggas I don't know That na somethin' wey I no go ever do Me, I rather focus on my revenue Some people say they no dey like my attitude Street dey show me gratitude Duro ni be o Moni ma lo duro ni be o Duro ni be o To ba gbo Ma lo duro ni be o Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Wetin dey sup, my nigga, wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Duro be I've been ballin' ever since I was in second grade


投稿者: マチアス慈英悟
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top