ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Run My Race
Run My Race

アーティスト:Burna Boy  アルバム:L.I.F.E - Leaving an Impact for Eternity (Deluxe Edition)  作曲:Damini Ebunoluwa Ogulu, Eric Utere & Piriye Isokrari 

  • お気に入り登録




Alright On the scene Aristokrat Records Ehn ehn Quen quen to roro International label o Quen quen to roro International label o Ehn ehn Wetin dey sup When I dey hustle you dey lick lollipop eh Na you dey form robocop But na today reality must come out Ask them Who no know me? Oluwa Burna? Fun won ni flows Won pe mi Mr. Lover Lover Omoge meji ni backseat, ninu Hummer Mo fe lo clubbing Mo de gbe won lo si Aura Make you no follow me run my race E be like say they don dey craze You see, we no dey look their face Right now I don feel irie Oya na Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Daddy daddy, ko wa wale Mummy mummy, ko wa wale Nigboro won ti so mi di kingpin Nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin Awon omoge yapa lori blackberry pinging Awon to ti darugbo dey say what are you singing Uhn Modupe lowo Jesu Won ko mi je bi amala ati ewedu Enemies won fe ni won pa mi But won able Mi o n she omo kekere Won gbe mi ni cradle My guy me no send whether you like me or not If you no like me my brother no be by force Gone are those days we dey wear the same clothes Mo n jeun da da Plus myself dey chop Wetin dey sup When I dey hustle you dey lick lollipop eh Na you dey form robocop But na today reality must come out Ask them


投稿者: rsbn
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top