ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Boshe Nlo
Boshe Nlo

アーティスト:Burna Boy  アルバム:Redemption  作曲:Damini Ebunoluwa Ogulu 

  • お気に入り登録




Now everybody know say As i enter say yawa don day Anytime Whether na night or na day Uh, all my people wey know eh Ehn en One day, today Awon alejo tun wole All my people don dey complain For the club una no fitti contain You gat me on throway o enter club and you no geti money Oh oh wole o jaiye lo if you know you geti money Moni ko le ye wooon Ba se bo lowo won o Ise olorun oba ni o E le bere lowo won o Won ni pe ota po mo ni kan kuro loona Ise olorun oba ni o E le bere lowo won o O sha ti mo boshe nlo O sha ti mo boshe nlo O sha ti mo boshe nlo must to dey koshi lo O sha ti mo boshe nlo must to dey koshi lo So make i tell one story bout one time wey Nobody know say i dey been dey show interest And so my neighbor talk one time ima Believe say sometime say ima riding west Make nobody tell me nonsense because because e don mess C'mon nobody fit test I say nobody fit test You gat me on throway o Enter club and you no geti money jaiye lo If you know you geti money


投稿者: マチアス慈英悟
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top