ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Government Chicken Boy
Government Chicken Boy

アーティスト:Fela Kuti  アルバム:Teacher Don't Teach Me Nonsense  作詞:ANIKULAPO KUTI FELA/FELA RANSOME KUTI  作曲:ANIKULAPO KUTI FELA/FELA RANSOME KUTI 

  • お気に入り登録




Kukuru uku Everybody wake up in time to see Kukuru uku It's time to put our heads together Meetin'oh Kukuru uku It's time to put our heads together Meetin'oh Meetin'oh Meetin'oh Make our life go dey better Meetin'oh Better life make dey fine go Mugu oh oh Make nobody go dey fool us Mugu oh oh Make nobody make us fools Meetin'oh Make our life go dey better Meetin'oh Better life make dey fine go Mugu oh oh Make nobody go dey fool us Mugu oh oh Make nobody make us fools Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu Kukuru uku Everybody wake up in time to see Kukuru uku It's time to put our heads together Meetin'oh Meetin'oh Kukuru uku It's time to put our heads together Meetin'oh Da mi lowun, da mi lowun Da mi lowun, ah, ah, ah As you wear your watch and look the time 6 P.M. chicken quench Kukuru uku Crooked life, crooked show Gata gata way, na chicken style Kukuru uku Since the time dem born am Na back him hand him dey dey Kukuru uku The only time wey him hand dey for side na when him dey run from fear Kukuru uku Try to fly na wahala for am Na mouth him go take him land Kukuru uku Show am plenty chop, na small sens he gets Na one by one him go chop Kukuru uku As he will chop am one by one Somebody go sweep am from him mouth Kukuru uku Now the picture of chicken na begs for you to see Kukuru uku My friend tell me ... all over... offices dey 1. Okan Ministery 2. Eji N.B.C. (Nigerian Broadcasting Corporation) 3. Eta N.B.C. (Nigerian Television Authority) 4. Erin N.E.P.A. (National Electric Power Authority) 5. Maarun Water works 6. Mefa T.N.T. 7. Medje


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top