ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Suffri
Suffri

アーティスト:Nneka  アルバム:No Longer At Ease  作詞:EGBUNA NNEKA LUCIA  作曲:EGBUNA NNEKA LUCIA/SAMADZADA FARHAD 

  • お気に入り登録




Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians, We dey talk of the redemption, naija, naija We dey talk of resolutions, oya Tell me where the solution because nothing dey change We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, All these lies so Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul, eh eh Na only d rich man still dey gain oh All d moni where I dey go oh Still u see, na only poor man dey suffer Brother, your wish is my order, oh But nothing dey change, we just dey yan We just dey spray, we just dey rake, all these lies Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh Don't you tamper with my soul,


投稿者: PetitLyrics
プチリリ再生回数:9





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top